Enjoy hot news, entertainment gist & gossip, phone & pc tweak, education info+funny jokes nd fbt arena¡¡¡ stay updated.
Saturday, 5 October 2013
Funny-joke
HOW TO MESS IN PUBLIC &
RETAIN UR IMAGE.
To mess for public dey sweet
but if dem
catch u, no be small
embarrassment o! Just
follow dis guidelines & u are
on ur way to being a star in dis
profession.
1. Wen u enter a hall, check
d wind
direction,if na closed hall
wit air condition or fan,beta
4 u. Maximum impact.
2. Make sure say u sidon
face d wind
direction. ...
3. Make sure say u get enof
leg space. U go
soon knw why!
4. Form ajebo by crossin ur
legs every now
&then.
5. U don ready 2 execute, try
hold am until
time wey d hall dey noisy
incase ur mess
na d type wey dey sound like
AK47.
6. Now carefuly cross ur leg,
right over left.
7. Elevate d right yansh.
8. Release small (sound
check)
9. If no sound, allow make d
mess flow
steady.
10. Allow time 4 proper
circulation.
NOTE:
1. Make sure say no be u be d
first person
to complain.
2. Wen pple begin dey shout
"Jesus" who do dis wan. E
no go better for d person
wey do dis kind
thin," simply ask "why som
persons no fit respect demselves 4 public places?
na wa o"
3. No shout pass odas if not u
go become
suspect.
4. Take style disengage from
d area,
relocate to another zone and
repeat d
exercise!trust me,u will go
places wit dis profession.d world must hear of u more
dan Micheal Jackson.
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment